When
Into.
Local manny bouta blow your speaker blow your mimind,
Trust me when I say na name go fly go Dubai bye
–
N’ihu beanyi ndi Mmadu throwa duti,
Mmili zo
Nekwa men ebe enekpo duti,
Understand me
Nwa otu ne wero money,
But I stand pin
Tinye Anya n’ebe nwe money,
Sometime ago nwoke bido debe Egwu nu
Njo afia mere charli jebe gube Egwu nu
Without planning
Even with my duty body
Jamzeal liked me
Tinyelumu plenty body,
Never give up is the word me come the give you now,
When you fally risey
Give your self a biggy crown,
Ma remind me
Say me mama no get money,
Papa stand pin
Neche mu kam bute money,
Nwannem
Okwukwe buzi what we need in life
I can’t deny
Am blessed
Cause I breath me life,
Am that magic
Obele oge man go smile,
Sparkling white teeth
Mama m papa m smiling chai
–
When your maga pay you appreciate am,
When you sleepy and wakey appreciate am,
Your pocket fitto raisey when you praise am,
E no get no body wey no fitto make am,
I dey pushy me to Getty many paper,
Baba goddy handy worky me no fake am,
I dey see ma selfy standing sharing paper,
For the street chukwu zete nanyi favour
–
Zete lanyi fevaaa
Chukwu Biko Biko nyetu nwoke fevaaa
E don tee
Nwoke chozikwanu breakaa
E don tee
Nwoke chokwanuzi grace aaa
Zete lanyi fevaaa
Chukwu Biko Biko nyetu nwoke fevaaa
E don tee
Okpamu cholezi breakaa
E don tee
Nwoke chokwanuzi grace aaa
My point is that no body grew up freaking rich,
Faith is all we gaht so me no play with it,