Skeedo Rey Ke Kosi Mp3 Download
Following the release of his previous trending song, Skeedo Rey is out with a brand new song titled “Ke Kosi”,
Download Below:-
Notable Lyrics:
okay
they call me skeedorey
(hook)
ke kosiadi
hustle every day
and we stack up the funds
nwanne imakwa kosiadi
they go know say we come
when we enter the club
we dey ball till like 4:30
steady funds, anyi adiachi
tell the dj, play that thing
dekumzy, who get thing
who get thing
(verse)
if u work
u go chop
and if u chop
u go soft
and when u soft
u go start to dey invest…
…so the money go dey come
ngwa gee nti
aka aja aja…
fit turn u onye ala
ka i na-achu ego, i na-awa anya
bulu the ego, i na-aga ga
sure game
e dey play, e dey show
u dey play, u dey jonze
imana men pasa n’ ogbe
i choo i mee ihe mens
i swear, u go know
e dey play, e dey show
u dey play, u dey jonze
imana men pasa n’ ogbe
i choo i mee ihe mens
i swear, u go know
(hook)
Kosi
ke kosiadi
hustle every day
and we stack up the funds
nwanne imakwa kosiadi
they go know say we come
when we enter the club
we dey ball till like 4:30
steady funds, anyi adiachi
tell the dj, play that shit
dekumzy, who get that
Get down
(verse)
Odogwu abulo guy name
And ibi ndu ogbenye, abulo my aim
So i dey grind, up godi my game
Cuz if i no get money, wetin i gain
Okay…
If you work
U go maintain
If you chop
U go upgrade
If you come
We go gyrate
We enter the place
Pop champagne
Ke kosiadi
Hustle everyday
O kosiadi
No dey complain
O kosiadi
Just dey your dey
O kosiadi
Nwanne
Ke kosiadi
When we come through
O kosiadi
Break all the rules
O kosiadi
Lamborghini urus
O kosiadi
(verse)
if u work
u go chop
and if u chop
u go soft
and when u soft
u go start to dey invest…
…so the money go dey come
ngwa gee nti
aka aja aja…
fit turn u onye ala
ka i na-achu ego, i na-awa anya
bulu the ego, i na-aga ga
sure game
e dey play, e dey show
u dey play, u dey jonze
imana men pasa n’ ogbe
i choo i mee ihe mens
i swear, u go know
e dey play, e dey show
u dey play, u dey jonze
imana men pasa n’ ogbe
i choo i mee ihe mens
i swear, u go know
(hook)
Kosi
ke kosiadi
hustle every day
and we stack up the funds
nwanne imakwa kosiadi
they go know say we come
when we enter the club
we dey ball till like 4:30
steady funds, anyi adiachi
tell the dj, play that shit
dekumzy, who get that
Get down